Danco Reap basically demonstrates his singing skills on this track, and he threw his best as often.
The music “Bad Friend” unveils the fast rising artist Danco Reap great lyrical ability as he delivers smoothly as usual, produced by Taj.
His initial effort in his previous sounds such as No Competition, He Dey for Me etc. was highly appreciated by Nigerian music lovers.
Listen below:-
Oh ye ye ye
Oh ye ye
Danco Reap oh nah
Mr johnny shay na like this
You for take put my life on risk
Because I won chill Dem Boyz like this
U be bad friend, u won blow over night (yeah)
No call me for matter like this
We no get beef but we no get gist (ehh) life short but me I no dey rush
Like this
I won peace of mind
Cos of money u won me do bad
As u see me like this I get coat size
U want money, I want long life
No late commer for the success
I gats runaway from you bad friend
Make u no ruin my life with your bad influence
I no dey rush live cos God's time is best
No late commer for the success
I say no no
Say no no to Dem bad friends
Any friend wey go kill my vibe,
I swear me go run, run away way way. ×2
Not nice
When u go get quick money u no last
Genuine hustle must pay last last
And now I'm living on my dream come dance ,uh huh
Let's vibe
Not because of money pressure cut your life
Like this, like this e don cast
Everybody must reap last last
Dangote is motivation
He built from the scratch
Now he's living large
Where u dey get inspiration
Wey dey make you feel say life no sure for you nah nah nah
Cos of money u won me do bad
As u see me like this I get coat size
U want money, I want long life
No late commer for the success
I gats runaway from you bad friend
Make u no ruin my life with your bad influence
I no dey rush live cos God's time is best
No late commer for the success
I say no no
Say no no to Dem bad friends
Any friend wey go kill my vibe,
I swear me go run, run away way way. ×2
I no fit do pass myself
Cos I know say God's time is best oh yeah,
Dem no dey build bridge overnight
Shay u dey hear, it takes time ×2
I say no no
Say no no to Dem bad friends
Any friend wey go kill my vibe,
I swear me go run, run away way way. ×2
0 Comments