Trending

Danco Reap - Free Me Mp3 Download & Lyrics

 

Danco Reap - Free Me Mp3 Download & Lyrics

Fast Rising Nigerian Artist Danco Reap Comes through with another smashing hot single FREE ME. This is coming after his successful single THE GRACE. Stream The Grace Here

Okah Ameachi Daniel Popularly Know as Danco Reap hails from Ikwo Local Government Ebonyi State. 

Stream this Melodious Song produced by U Doggz Beat Below




DOWNLOAD MP3 

Danco Reap Free Me Lyrics 

Oya free me make I do my thing
Make I shine my shine oh
My Melody dey bust my brain
Oluwa no be man oh

By the grace na my time to shine
Make no man try to ruin the vibe, to dey sing dey ball na my call
Oluwa no be man oh

Tell me why, tell me why?
U dey monitor my footsteps, 
Tell me why , tell me why you're waiting for my downfall

If I fall na wetin you gain?
And if I die na wetin you gain?

If I fall na wetin you gain oh?
And if I die na wetin you gain?

One thing is paining me, one thing is paining me
Some people that don't really know you, Dem go dey hate on you, Dem go dey hate on you yeah.

Even the ones you think say Dem dey for you, Dem go dey try to pull you down and Dem go dey hate on you, Dem go dey hate on you yeah.

Tell me why, tell me why?
U dey monitor my footsteps, 
Tell me why , tell me why you're waiting for my downfall

If I fall na wetin you gain?
And if I die na wetin you gain?

If I fall na wetin you gain oh?
And if I die na wetin you gain?

I'm uniquely made ah,
By oluwa and glory
Make no man try to stop me, cos am ruling on my destiny

I'm uniquely made ah
By oluwa and his glory
Make no man try to oppress me, cos am ruling on my destiny.

Tell me why, tell me why?
U dey monitor my footsteps, 
Tell me why , tell me why you're waiting for my downfall

If I fall na wetin you gain?
And if I die na wetin you gain?

If I fall na wetin you gain oh?
And if I die na wetin you gain?


More About Danco Reap

To Stream this Artist on Audio Mack Click Here
To Stream this Artist on SoundCloud Click Here



You can follow Danco Reap on social Media:

Instagram: Danco_reap
Facebook: Danco reap vibes
YouTube: Danco reap
WhatsApp: 09039311148



0 Comments

Advertisement

Type and hit Enter to search

Close